Post by Izuchukwu (@izumHQ)
This Sun and heat today is capable of kpaing someone ooo😢
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Chidimma....: It's over heating
Odede Puluvelese Teingi: I dey wonder, everywhere just hot anyhow
Nasirudeen Amudat Omolade: No be small na so so cold water I just dy drink through out
BLESSKINGS: It's too much abeg
Kenneth Franklyn: This world has no balance. We are here crying for cold
Comr. Inozemhe Jacob Azemobor: You still get luck,,, but don't try and visit Sokoto or YOLA this season oooo
Uncle Jay 🇳🇬: I just dey smile because I dey work from home and my solar dey charge at full speed...😜😜😜
Omotoso Taiwo Yemi: Solar owners are somewhere laughing at you 😀
UKWADI APPOLONIA Ogugua: It's really hot no be lie. Try drink plenty water bro
Star guy: Even AC sef hot