Post by Hassan Happiness (@happy26)

Una no dey see my post 😑 Ahbi una no wan react πŸ˜’
Which
Or make I call police before body go calm down

What’s going on here πŸ€·β€β™€οΈ
#LekeeLekeeFamily #Trending #LekeeLekee

Una no dey see my post 😑 Ahbi una no wan react πŸ˜’ 
Which 
Or make I call police before body go calm...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Felix: πŸ˜‚πŸ˜‚ No vex abeg, we don gather here! No need to involve the police, engagement go soon happen πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Hassan Happiness: Thank you boss πŸ₯Ί
Miss Annabel Ossai: My sister na small small
Some days are like that
RT. Comr. Hayatu Deen: Sue us to court 😜
LEONARD-G: Call EFFC πŸ“ž πŸ˜†
King Solomon β˜πŸΎβ­πŸ‘‘πŸ€: Everybody just dey complain today πŸ˜„ what is going on
Joseph Udeagbala: But you should follow people first before you expect engagement. May it be well with us all
Omotoso Taiwo Yemi: Do the same in return and see how people will massively come for you
Hassan Happiness: I react on peoples post oh
Lady Miracle: Give me tiri fife to comment on this oneπŸ™„