Post by OLIVIA๐Ÿ’– (@Olivia_glow)

Na so dem dey carry sweet mouth carry person go where em no know........my sister better fear men
#Trending
#Olivia

Na so dem dey carry sweet mouth carry person go where em no know........my sister better fear men
#T...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Star guy: And we're not always like dat ooo
Joseph Udeagbala: Yes nah, while in the labour room, you go open the shop
UKWADI APPOLONIA Ogugua: Small small the shop go full
Fredrick Moffat: Now she don carry belle her life don change for worst๐Ÿ˜‚
Rev. Goodidea Sunday Ugochukwu: My sister, don't just listen to what he says; pay attention to what he does. Discernment is very important in relationships.
Felix: Na wetin you pray for nah ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Clare Baby: Don't mind that gender ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€
King Solomon โ˜๐Ÿพโญ๐Ÿ‘‘๐Ÿค: Thank God you see the shop ๐Ÿ˜„ born the baby we will feed up your shop
Meg B: โ€œNa waโ€ is all I can muster the courage to say.๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€