Post by PRETTY NDAANU LOT (@prettbabe)

I enter bus go market, driver don turn am to airplane ๐Ÿ˜‚
Oga abeg, na 200 I get ooh! Land me for market, no carry me go heaven!
I no pay for flight ticket!#Trending #Viral #LekeeLekee

I enter bus go market, driver don turn am to airplane ๐Ÿ˜‚
Oga abeg, na 200 I get ooh! Land me for mar...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

PRETTY NDAANU LOT: Wetin be this? ๐Ÿ˜ญ
I just wan go market buy pepper, driver don dey fly bus like say na him papa get sky.
Joseph Udeagbala: Are you saying that you are not enjoying the ride?
Joy&raph: Na for una to reach market quick nain make him the fly
Omoniyi Abiola: Let him know because this flying pass that price oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Dumebi Nduka: Ajah
UKWADI APPOLONIA Ogugua: Abeg make una land safely oooo ๐Ÿ˜‚
David Onyedikachi: The new Elon musk ๐Ÿ˜‚
Deborah Joshua: Very soon, hold up go dey for air ๐Ÿ˜‚