Post by Isaac divine ugochukwu (@iscdidi)
If you help me now , I fit just change your life oo

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Chidimma Anosike: Lmao
Aby Clement: Even me sef once you see customer alert me iyeeeee
Big Ceehgo: Wetin hunger never do for this country 😂😂
Ayodeji Oluwatoyin dolapo: Same here dear I will compensate that person with 100k when I settle with bank
Miss Annabel Ossai: Just dey play
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: Chichi, I no go give you
Watin 3k wan do for big man like you 😂
Watin 3k wan do for big man like you 😂
Judith Anyanwu: Dey play🤣🤣🤣