Post by PRETTY NDAANU LOT (@prettbabe)
Small boredom, I don dey call Dangote ๐
We need to discuss our refinery matter. Na joint business na.#Viral #LekeeLekee #Trending

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Ibukunoladunni: Business matters only. Investor wey dey para๐
Izuchukwu: How much wey you put
Omoniyi Abiola: Na everyday I Dey call him oo๐๐
Lady Miracle: I never get time call am. Tell am say we get meeting this evening for my house
Emzy: We don forget him matter ๐๐
Peace Akpan: That's good of you
Felix: Abeg remember your shareholders when the profits start rolling in o
SOMMY: Wahala for who buy shares ๐คฃ
Funmilayo Ajayi: Abi na is not a small thing to be a shareholder ๐
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: You are right ๐
I hope you bought a reasonable quantity however
I hope you bought a reasonable quantity however