Post by Ernest Izevbigie Emmanuel (@Elitevisual)

Lol nobody way to talk say he no pass through this struggle ๐Ÿ˜‚

Lol nobody way to talk say he no pass through this struggle ๐Ÿ˜‚

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

LEONARD-G: Honestly, it was so stressful, especially if you don't know how to set the battery right ๐Ÿ˜ฉ ๐Ÿคฃ
Big Ceehgo: This was when we dey stone age ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
TZ Wisdom: Omor I passed through this when I was using Blackberry curve back in the days ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Jhoanna Lacsamana: I remember that one! ๐Ÿ˜†
Onyisi of Lagos: Omo this thing ehn... I finally got innovated with it oooo... I even connect am with charger
Grace Osagie: Lol I've been there before too
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Na true talk! Everybody get one story wey dem never tell. Life no dey spare anybody, but we thank God say we dey push forward. Better days ahead! ๐Ÿ™๐Ÿ’ช
DONE HOMISE TV ๐ŸŽž๐ŸŽ™๐Ÿ’„: ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ