Post by Olaniyi Caleb Oladeyinbo (@ZillionZeal)
Good morning my neighbors!
How are you doing?
Una remember quantitative reasoning?
Wetin be the answers?
#LekeeLekee #Trending #Viral #LekeeLekeeFamily #NaijaPride

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Good morning neighbour! How can we forget quantitative reasoning? Na the subject wey calculator and brain dey fight for supremacy!
Ndukwe Josephine Chiwendu: Oh chim
๐
๐
Isaac divine ugochukwu: Na we day finish this one for class that yr