Post by Dj Andre mayani (@Babajide213)

Now wey most yawho boys nor dey get am clear again, wetin go happen to their girlfriends?

Now wey most yawho boys nor dey get am clear again, wetin go happen to their girlfriends?

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

RT. Comr. Hayatu Deen: The girls should go hustle or be snatched