Post by Parent Push (@comfy69)
π³π¬π₯ LEKEELEKEE FAMILY, HOW FAR NA? π₯β€οΈ
Itβs 5PM already! Hope una day never show una shege today? ππ
Some people don chop, some never see food look their side, some dey hustle, while some dey calculate how salary go take reach month end. ππ€£
But despite everything, we thank God say we dey alive!
Abeg, make we gist small.
HOW UNA DAY GO SO FAR?
1οΈβ£ Smooth like butter.
2οΈβ£ Stressful, but God dey.
3οΈβ£ I never chop since morning. π
4οΈβ£ Na survival mode I dey.
5οΈβ£ God has been faithful! β€οΈπ
Drop your number for the comment section. No forming here ooo! π
Make we put smile for one another face.
LEKEELEKEE FAMILY, UNA TOO MUCH! β€οΈπ₯
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Parent Push: God has been faithful β€οΈπ
Eke Ekene: How are you doing today
Eke Ekene: Can you send me a picture of you right now
Eke Ekene: Okay my love forever okay
Eke Ekene: Where are you now
Augustine Chiagozie: 2οΈβ£ Stressful, but God dey. We move regardless!
EMRYS_08_Evolves: No.5 God has been faithful