Post by unit Shadrach (TST) (@shadyboy)
Make una dey treat una babe well, All these complain for status follow dey finish my data
#shadyboy
#LekeeLekee

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Comfort Yako Asala: This man ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Hope say you babe no dey among those wey dey complain for status ๐คฃ
Happy Sunday Shady โจ
Hope say you babe no dey among those wey dey complain for status ๐คฃ
Happy Sunday Shady โจ
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Abeg, make una settle una differences privately ooo. Some of us just want to enjoy our data in peace! ๐คฃ
Augustine Chiagozie: Abeg, some of una should settle relationship matters before they become public announcements.
Obiageli: ๐๐๐๐ una still dey do love