Post by unit Shadrach (TST) (@shadyboy)
I abeg i go see una later i just visit my neighbor e come give me this one say make i manage
weti dey my account na 0.37 naira make no go dey fun
#shadyboy
#LekeeLekeeFamily
#lekeelekeepostnigeria

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Chi Ekpunobi: Enjoy yourself. Nothing do you
Joseph Eric: Enjoy yourself....big man ๐จ
SaroBoy SB fans page: How far my guy no forget me ooo
Blessing Bassey: Enjoy yourself na weekend we dey
Every where marama
Every where marama
Linzkits: Enjoy yourself bro
Tonia: Enjoy yourself ๐
Mi sugar: Chaii God bless that you neighbor oh
Wealth Within: Enjoy your meal ๐
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Na so blessing dey locate person! From โฆ0.37 to free food. God bless that neighbour, enjoyment no be by account balance alone. ๐คฃโค๏ธ
Zanny: Enjoy yourself