Post by WENDY (@FineChina77)

I like as una don collect money squeeze faceπŸ˜’
Our time go reach ooo.....i no go even reply una comment till the money finishπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

I like as una don collect money squeeze faceπŸ˜’
Our time go reach ooo.....i no go even reply una comm...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Bariledum Favour: Na only me never collect this money
Chi Ekpunobi: Make your turn do reach πŸ™πŸΌ
Adebukola Adenike: E don reach shakara level? 🀣
Paul Foxxman: No mind dem jhor...πŸ˜‰πŸ˜πŸ˜”
Very wuked set of pipu...πŸ˜†πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£
Ugen Emuobome Georgina: No mind dem, dem no fit do give away for person sef, all of dem don enter one corner.πŸ™„
Jennifer Ogechi Agu: thankGOD for CSO he came through for me
Deborah Joshua: You go reply tomorrow cos momey go finish today πŸ˜‚
Chidimma....: My sister, I tire ooπŸ€£πŸ˜‚
SOMMY: No worry, small time now e go reach πŸ˜€
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: No wahala, everybody go chop their own turn. When our time reach, we go smile without squeezing face. God when? πŸ™πŸ€£