Post by ONLYONEOG (@onlyone_OG)

I know today is freaky Friday
But You and I, are too mature for that

I post this picture to ask you 'when last you and your partner trim your finger nails '?
Do you also have a white bedsheet ?
πŸ₯΄πŸ₯΄πŸšΆπŸšΆπŸšΆ
Doggy style will Never beat Missionary!
Energy 4 Energy ❕️

*FREAKY FRIDAY TALK πŸ’‹*

Make we no lie.

Some men get stamina, no technique.
Some get technique, no stamina.
Some get both, but na only for themselves e dey work.

And some of una ladies, you too dey shy to talk wetin you like. You dey lie down like log of wood dey wait for miracle. Oga go think say e don try.

Freaky no mean dirty o. E mean you sabi your body, you sabi wetin you want, and you sabi tell person wey you dey with make e do am well.
Stop to dey fake am. If e no sweet, talk. If e sweet, moan make e know.
Life too short to dey manage fake orgasm inside this Tinubu economy.
#LekeeLekee
#onlyone_OG

I know today is freaky Friday 
But You and I, are too mature for that 

I post this picture to ask y...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares