Post by Papi_J (@ZadDy_JaeY)

Hmmm...Lekeelekee is on FIRE today!

Everybody dey para...
Everybody dey shira...
Everybody dey paranoid...
Everybody's Blood is at boiling point...

You know what....Charlie @charlie_pyper
"Shutdown the Creator Rewards Program"

#TableShaker

Hmmm...Lekeelekee is on FIRE today!

Everybody dey para...
Everybody dey shira...
Everybody dey para...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

LEONARD-G: Everybody mine go rest ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Mbuotidem Essien: Shut down wetin nah. Please please I take God name beg you ley ley don't shut it down
Omoniyi Abiola: Make everybody eyes blurrrrr ship ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
OJ | 9jaBrouhaha: Make our eye clear
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: That will be better if I must say
Mild Uchenna: I want it to continue, but there should be an option to opt out of it and still be doing your thing here. Our oga has promised to activate the option.
Chidimma....: ๐Ÿ™„ don't oooooooh
JulietUlom: Make our eye clear