Post by Mbe Favour Ugomma (@Favourug)

That money wey you dey save since January how far
E don complete Abi you don use am save your life ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

That money wey you dey save since January how far 
 E don complete Abi you don use am save your life...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Mbuotidem Essien: We go save am next year. I don use am but chicken. Make ulcer no deal with me
Mbe Favour Ugomma: This life I can't kill my self
Godswill .: Hm country hard,
No be child's play
LEONARD-G: E never complete e remain 195naira to complete 2k ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
CalmWithMama: We go again next year ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: What are you eating ๐Ÿค”
Chukwudi Onwuelingo: I don use am save myself oo.
I even de owe people ๐Ÿซฃ
๐“™๐“ช๐“ฌ๐“บ๐“พ๐“ฎ๐“ผ: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ January savings don turn emergency fund! Between transport, feeding and unexpected expenses, na survival mode remain. God abeg, let us finish the year with something still in our accounts! ๐Ÿคฃ๐Ÿ’ธ
EMRYS_08_Evolves: Share some peanuts with me oh ๐Ÿ˜‚