Post by Ugen Emuobome Georgina (@ginaugen)
My Yoruba people una dey hear? Dem say hungry go kill only una people if una vote Tinubu again ooooo๐๐๐๐
TINUBU MUST GO!!!!
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Omoniyi Abiola: He must go ๐
๐
๐
Uncle Jay ๐ณ๐ฌ: Na everybody e go affect oooo. Na all of us dey buy fuel at 1400 oooo.
RT. Comr. Hayatu Deen: #TinubuMustGo
Star guy: Tinubu must really go