Post by Chidinma (@official_djbb)

Na rich people dey sleep, person wey get target no sabi wetin time dey talk.

Na rich people dey sleep, person wey get target no sabi wetin time dey talk.

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

LEONARD-G: No be lie 🤣
Omotoso Taiwo Yemi: I slept without Kobo in my pocket and in the bank, could that mean that I am about to join the rich people
Robinson: Na why I active like thief