Post by paul owie (@paul_owie)

Abeg if person say
"I Love you"
Sheybi I go just send my account number give am?

Abi how una Dey reply abeg๐Ÿ’”๐Ÿ˜‚

Abeg if person say
"I Love you"
Sheybi I go just send my account number give am?

Abi how una Dey re...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Mama Whatโ€™s up Channel: Send me your account number.
Response: Okay, Thanks! ๐Ÿ˜Š
Augustine Chiagozie: Ask am if the love comes with alert. ๐Ÿ˜‚
Mbuotidem Essien: Drop your account number. That's how I love you is replied