Post by Benjamin adele (@benjamin_adele)

Freelancing is not for the weak, ladies would come to me dm in the name of the want to do animation job for them, b4 u know am them don dey toast me ๐Ÿ™‚๐Ÿซ ๐Ÿคง...omo one even send me $15 as dinner, and odered food from chicken republic worth 20k naira...So woman fit send man money?....

Omo make una give me advice wetin I go do...wetin Dem dey see for me seff? ๐Ÿซ 

#Trending #Viral #LekeeLekeeFamily #Nigeria #NaijaPride #News #LekeeLekee

Freelancing is not for the weak, ladies would come to me dm in the name of the want to do animation...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares