Post by Elias (@MrTommy)
call me for any job ☎️…..na everything I dey do.
#Trending #Viral #LekeeLekee
0 likes · 0 comments · 1 shares
Comments
Omoniyi Abiola: Okay noted 😂😂😂
Jennifer Ogechi Agu: Jack off all trade master of none
Meenu II: Please go to jobberman. And apply.
Segun Happy: Hahahha brother only you? 🤣
VINMO: 😂😂
The Home Of Quotes inc.: You dey help scatter and repair relationship
Big Ceehgo: Bro I active pass u sef 😂😂
OLIVIA💖: Abeg u fit bath lion everyday salary very attractive
Adeyemi: Bro… that means you be “ANY WORK?”…
Na so we dey call them for Uni those days😜😜😜…
Na so we dey call them for Uni those days😜😜😜…
Clare Baby: Well done o🤣