Post by Mosiko Esther (@xteal)

Make una help me,I don come again 😩😩

After I burn mother in-law eggs,she sha forgive me say she go give me second chance,now them say make I nake cake,abeg I no understand wetin I bake.
My people wetin I go do like this??

Make una help me,I don come again 😩😩

After I burn mother in-law eggs,she sha forgive me say she g...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Linda Chidimma πŸ§‘πŸ’›πŸ’œ: That cake makes sense 🀣🀣 keep it up
Omotoso Taiwo Yemi: You should sit down and eat everything yourself
Rev. Goodidea Sunday Ugochukwu: πŸ˜‚πŸ˜‚ From burnt eggs to mysterious cake! Mama, I think you need a practical lesson before they hand you another kitchen assignment. Na cake πŸŽ‚ be dis? 🀣🀣
Augustine Chiagozie: Ahhhhh na the wife do the cake πŸ°πŸ˜‚πŸ˜‚
OLIVIAπŸ’–: Tell her say na roasted cake e go melt for mouth
JulietUlom: Keep trying don't go up 😜🀣🀣🀣
Fabiano Nogarolli: πŸ˜‚πŸ˜‚ My sisters this second chance don turn another cooking competition! Abeg before you bake the cake call your mother in-law make she pray over the oven first. We no want another family meeting ooo!
Adeleke Akinsola Adewunmi: That is not cake but stone
Joseph The Dreamer: You have to soak this one in water before you can eat oo πŸ˜‚
ka-alenebari numene: U bake stone