Post by Linda Chidimma π§‘ππ (@Everlily)
If you're one of the people who has it, please kindly return my 1,500 to me π€£π€£π€£π€£ #LekeeLekee #Trending #LekeeLekeeFamily #CFC

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Linda Chidimma π§‘ππ: Make una return my money ooo
Emzy: Person wey faint dey remember money abi
The Home Of Quotes inc.: I thought you fainted
Mosiko Esther: Sorry oooo,the money is goneππ
EMRYS_08_Evolves: ππ the money don get leg Walahi
Adeleke Akinsola Adewunmi: Na carrying fee bi that