Post by CSO intl (@CSO_001)

Arsenal and Liverpool ball

Arsenal and Liverpool ball

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Augustine Chiagozie: lol ontop APC agbada 🀣🀣
King Solomon β˜πŸΎβ­πŸ‘‘πŸ€: Na APC government
Mimi: Who beat them? 🀣🀣😭
Azeez Mariam Adeola: πŸ˜‚πŸ˜‚ Na after 90 mins be this! Arsenal fans currently in this condition. No ball to play, just sitting on tire dey think about next season.
Emzy: Wahala dey oo πŸ€•
JulietUlom: God Abeg oo🀣🀣🀣🀣
Mosiko Esther: Wetin dey happen for hereπŸ˜‚