Post by King Solomon β˜πŸΎβ­πŸ‘‘πŸ€ (@thelion1)

That una village masquerade police don arrest am πŸ˜„

That una village masquerade police don arrest am πŸ˜„

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Knywills: This one Na fake Eno get juju
Ibukunoladunni: The gods no dey teleport again?
Joseph The Dreamer: They no handcuffs him now, why
Omoniyi Abiola: Una arrest orisa πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Chinenye: Omo this one is so ugly
Star guy: Dem no fit come near am
Emzy: Dem dey arrest masquared?
Handifun comedy: Send me the phone number of those boys with uniforms, I want to warn them
Hassan Happiness: Abeg Wetin e do it’s too early now πŸ˜‚
Dr.Handsome🌚: The werey even pose πŸ˜‚