Post by Dordiase (@Dorian_2)

Today I decided to be generous as the first day of the month, make I serve hot jollof rice as dinner to my Lekeelekee family, see wetin this okada man come do. 😭

​Which kind wahala be this na? Na be say the dinner don carry over to November end.
God abeg o! 🤦‍♂️🍲

#LekeelekeeGrowth #LekeelekeeFamily #Viral #Dorian_2 #Lekeelekee

Today I decided to be generous as the first day of the month, make I serve hot jollof rice as dinner...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Paul Foxxman: Na to just pack wetin remain for the cooler o...😂🤣
Godgift Sampson: Ohhh nah police custody you explain the incident well
MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE: No WAHALA nah, he can come with the remaining
Ugen Erere: This okada man nor go go free for throwing my rice away
Omotoso Taiwo Yemi: Why is the woman being gentle with the meats
Linzkits: Let him enter the kitchen again now
WENDY: We no won hear this story oo
Sophia's catalog: You don't buy market na
Emzy: If this kind thing happen ehn, person fit craze o
PRETTY NDAANU LOT: you sure said you dey bring the food for us 😂