Post by Handifun comedy (@handifuncomedy)

For many of you wey dey ask me "who is your girl friend" mek una come..oooooo , which one I go marry A or B ? Make I invite una wedding sharp sharp #handifuncomedy #LekeeLekee #goodevening

For many of you wey dey ask me "who is your girl friend" mek una come..oooooo , which one I go marry...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Handifun comedy: For many of you wey dey ask me "who is your girl friend" mek una come..oooooo , which one I go marry A or B ? Make I invite una wedding sharp sharp
Handifun comedy: Which one should I go?
My school life by DAN: You fit do 2 sum ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜
LEONARD-G: B dey okay you no go too spend money ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Chinenye: Mmmh this ur girlfriend shaa
LEONARD-G: Cause she is complete
Emzy: This forehead go to chop money
Peace Akpan: Go for the second ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Oyindamola: Sorry dear