Post by Comfy10 (@amo)
❤️🔥 LEKEELEKEE SUNDAY EVENING HEADCOUNT! 🔥❤️
Una good evening oooo, my amazing LekeeLekee family! 🥰❤️
Happy Sunday evening! 🙏❤️ I hope say una enjoy today and God bless una hustle.
Oya, make we gather here! 👀👇
No silent viewers tonight oooo! 😂😂
🏡 Who don reach house?
🚶 Who still dey outside?
💼 Who dey prepare for Monday hustle?
🔥 LEKEELEKEE FAMILY, MAKE I ASK UNA THIS ONE: IF YOU SEE THIS POST RIGHT NOW, WETIN YOU DEY DO AT THIS EXACT MOMENT? 😂👇
Are you eating, relaxing, watching a movie, gisting with your people, or still outside? 👀😂
NO JUST READ AND PASS OOO! DROP YOUR ANSWER FOR COMMENT SECTION MAKE WE KNOW WHO DEY ACTIVE TONIGHT! ❤️🔥
#LekeeLekeeFamily #SundayEvening #EveningHeadcount #NoSilentViewers#parentpush

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Bed time loading
I dey my house ooo