Post by PRETTY NDAANU LOT (@prettbabe)

Abeg any small car of 100k? Even if it doesn't reverse 😭 Wetin concern me with reverse. Forward ever! I don too trek πŸ˜‚#LekeeLekee #Viral #Trending

Abeg any small car of 100k? Even if it doesn't reverse 😭 Wetin concern me with reverse. Forward eve...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Adebukola Adenike: Lemme help u call my dealer πŸ˜…
Favour: what is this 🀣🀣🀣
Mild Uchenna: I will draw one for you .
Ogochukwu: This kind car go they hit person steadyπŸ™„
Paul Foxxman: Oya, as my padi wey you be, bring N70k make i give you my brand new 2002 Beetles πŸš— πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£
LEKEE VIBE's Fam: You wan die leave your children abi
Joseph The Dreamer: Your money can't buy some cars tyre
DEE KING: okay let me help you call Aboki mola bolaa make him help you bring omo laa nke that one what 50k and you can keep up the remaining change Say you getSay you get say you get
Mimi: Na toy you go buy with such amount ooo