Post by PRETTY NDAANU LOT (@prettbabe)

Make una return her 1500 ooh ๐Ÿ˜‚#LekeeLekee #Viral #Trending

Make una return her 1500 ooh ๐Ÿ˜‚#LekeeLekee #Viral #Trending

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Emzy: How the person come no say him faint sef
Cruzita: God abeg ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
unit Shadrach (TST): who dey with you when you dey sleep ask the person
Joseph The Dreamer: Money wey you suppose you buy garri to hold your body and soul together ๐Ÿ˜ฉ
RT. Comr. Hayatu Deen: Na em we use buy malt and milk for you
EMRYS_08_Evolves: The streets gat no joy lolzzzz
DENNIS: Go back there wey you faint
BLESSKINGS: Make them return am o
Oluwatoba Omolara Oyewumi: You go see it my sis