Post by Aby Clement (@Aby_Clement)

Why everywhere just dey dry abi everybody dey on call
I just dey feel somehow wetin dey do me oooo

Why everywhere just dey dry abi everybody dey on call
I just dey feel somehow wetin dey do me oooo

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Omoniyi Abiola: We Dey here now πŸ˜‚πŸ˜‚
Fred Precious: We dey na πŸ˜‚
Augustine Chiagozie: Omo we Dey on call oπŸ˜‚πŸ˜‚
Omotoso Taiwo Yemi: You are doing well, nothing dey do you
Ibukunoladunni: Everybody dey do their own o
CSO intl: Waiting dey happened
Joseph The Dreamer: Nigeria dey deal with people ni o
Chinyere Tina: They are getting ready for ''Thank God it's Friday''
Felix: πŸ˜‚πŸ˜‚ No be everybody dey on call o, some of us just dey observe quietly. Abeg, no feel somehow, we dey here
Chidimma....: They went for village meetingπŸ€£πŸ˜‚