Post by Omolola azeezat (@musky)

Bride : tailor, na this kind of wedding gown cloth U sew for us ! ๐Ÿ˜ก

groom: my suit get only shoulder , my tigh reach my toes, and my shoes look like pig how I wan take waka enter church?๐Ÿ˜ญ

bride: my gown get one hand wey big pass my head, the other hand necked , even my shoes na chicken ๐Ÿ”

Me : abeg make Una calm down, I think say Una want a wedding wey nobody go ever forget ๐Ÿ˜’

groom: na wedding we want no be animal kingdom! ๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜ก

me : at least Una go trend for Facebook !

bride: trend keh , we go trend u go police station if u no refund our money? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ
please subscribe for more ๐Ÿ˜๐Ÿ˜

Bride : tailor, na this kind of wedding gown cloth U sew for us ! ๐Ÿ˜ก

groom: my suit get only should...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares