Post by Olivia ๐ฆ (@olives2000)
ABEG MAKE UNA HELP A SISTER ๐๐คฃ#LekeeLekeeFamily

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Augustine Chiagozie: Lol ๐คฃ
My belle oo
My belle oo
MUSLIM NURUDEEN ALOWONLE: I'll send you one lollipop plus one biscuit
Okwudiri Christian Obila: Omo see face ๐๐
LOPPERKEM ๐ฅถ: Make them hold you fess rain dey fall for here
Handifun comedy: Fuckup u
Odimayo Michael: How u take so am wey dem adultnap u
Chinenye: Oya ooo how we go send am naa
Alexandra Ekechukwu: Hunger go kpai una nah
Jovita Enwerem: Paste aza make we pay Ransom ๐คฃ๐๐คฃ
Adebukola Adenike: Just 1600, cheque is coming ๐