Post by Onyiyechi Vera (@onyiyechi_vera)
ππ Is like some people dey sleep for here ooo! π€£π€£
I came online around 3 AM, and since then, I don see βGOOD MORNINGβ everywhere! ππ
Abeg, who are these people? π
Una no dey sleep at all? Or una dey take shifts for this Lekeelekee? π€£π€£
Some of us never even finish sleeping, una don greet the whole world! ππ
God abeg ooo! ππ
My Lekeelekee family, who else noticed this thing? ππ
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Onyiyechi Vera: People dey sleep for here oohh
Kenneth Franklyn: Good morning sis and if I may ask what are you looking for online by 3amππ
Buchi Odoh: May be Lagos dwellers π
UKWADI APPOLONIA Ogugua: Good morning to you
Elias: E shock you π
Elias: Good morning
Doris Onyinyechi Anyaukoha: Them dey sleep for hereooo π
Obianuju Sylvia: Some dey sleep for herr
Paul Foxxman: The hustle is real and the grind keeps going π―
No matter the time you choose to come in here, you'll always see folks connecting and adding value in this beautiful space β¨οΈ π
No matter the time you choose to come in here, you'll always see folks connecting and adding value in this beautiful space β¨οΈ π
Chukwudi Onwuelingo: Soon,this app go de active for 24/7, non stop..
Who no like money?π
Who no like money?π