Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)
Sebi all of una no pay security fees? ๐๐ Okay ooo!
If I mark register for midnight and you no dey your duty post, ehhh, you go hear am! ๐๐๐คฃ
If to say una don pay, all security personnel for don resume their duty posts since! But una no wan contribute to keeping Lekee Estate safe. ๐
No payment, no security! Una go explain tire! ๐คฃ๐คฃ
#LekeeLekee
#Trending
#abby

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Lawrence's Diary: I love this actress back then EUCHARIA
Onyiyechi Vera: I talk am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Gods will INIOBONG: Baby
CSO intl: Na to arrest anyone wey no pay na
Mr Sense: How much ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Olivia glow: Aah give us small time we go pay
Okechukwu Victor Chibueze: No worry I be prize
I no need to pay
I no need to pay
King Solomon โ๐พโญ๐๐ค: Na you later pay for everybody ooh ๐ you come send them Data join lol ๐ queen ๐
Elnas Victor: No worry we go cut their light
Emzy: Make we go knock their huz collect am now now