Post by JulietUlom (@nina_4899)

Na people wey their mama dey hustle well well go understand this one! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

December dressing, eye glasses, and packaging like say Christmas don appoint you as ambassador!

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ If you no get this picture, forget amโ€ฆ you don miss those days! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’ƒ๐Ÿฝ

Na people wey their mama dey hustle well well go understand this one! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

December dressing, eye g...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Emmanuel Arinze Chukwuebuka: No be small thing those days ๐Ÿ˜€
TZ Wisdom: No be small, if you dress like this, you be automatically big man pikin ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Sweet old days๐Ÿ˜Ž
TZ Wisdom: No be small, if you dress like this, you be automatically big man pikin ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Sweet old days๐Ÿ˜Ž
Okonkwo Marygeraldine Ebere: Those days when Christmas clothes and eye glasses is a must to have
BIGBIRD: Kai, na me be that boy on black suit, omo see my throwback ๐Ÿ˜†
Jovita Enwerem: I dey tell you that year ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚
Igwe Felicia: The good old days ๐Ÿฅน, when we didn't have to worry abt anything ๐Ÿ˜Œ
Just relaxing and letting our parents provide
Now nah we dey do the hustling ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
Nwankwo Ikenna Romanus: With that my radio and gun ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Mr Sense: Exactly
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Are you one of the ladies ma ๐Ÿ˜
The good old days when Christmas dress is very essential