Post by Okwudiri Christian Obila (@AnonymousInsightTV)
If ur not Making 20k Daily abeg no go Marřiy ooo
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Omotoso Taiwo Yemi: You just want to push us to go and do a money ritual
Miss Annabel Ossai: Nti odikwa😂 make una no go put eve pikin for suffer again
Augustine Chiagozie: Marriage is partnership, not a daily income competition; love and responsibility matter too.
Linzkits: This your advice chock oo