Post by Obiageli (@anyah_obiageli)
Some people if they pass you
The perfume for their body will first send you go 2028 to see the shaga pro max
Very toxic perfume
One passed me today and I started coughing
Up till now I still dey cough
The smell shock me
God abeg oooo
#LekeeLekeeFamily
#Viral
#Trending

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Star guy: Difference smell
Augustine Chiagozie: Some perfumes don turn chemical weapons, small spray fit clear an entire street.
Ivy's corner: Those harsh perfume dey go say e dey last long
Lekee Naija: Wetin your nose self dey try sniff from people body? ๐
DENNIS: They have mixed different kinds of Aboki perfume
BIGBIRD: You get luck say him no turn back ask you why you dey cough?
Mummy G. O: Hot weather has not started. And it is like this
Chinenye: Na true shaa,and you go dey smell urself
Jude Normayeke: One man's food is another man's poison.