Post by Comfy10 (@amo)
π’π LEKEELEKEE EVENING HEADCOUNT! β€οΈππΊ
Una good evening ooo, my amazing Lekeelekee family! π₯°β€οΈ
As e be say today na PAYDAY and TGIF, I hope say everybody don return from work safely? ππ
Abeg, make we do small headcount! π
π WHO DEY HOUSE?
π° Who don collect salary today?
π Who don use salary buy better food?
ποΈ Who don start spending before reaching house? π
π And who dey wait for alert wey never enter?
π Even If alert no reach your end no vex your own turn Dey come ?
Oya, no hide ooo! π€£π€£ Come outside and identify yourself!
Drop your location and tell us how your Friday dey go! β€οΈπ
Happy TGIF, my people! May our money last, our joy increase, and our weekend sweet us! πβ€οΈ
LEKEELEKEE FAMILY, WE MOVE! π₯ππΊ

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Hope you had a pleasant day today
Good evening ma.