Post by LOPPERKEM 🥶 (@LOPPERKEM1)

To that person wey run me Airtime your Pocket will be flowing like Oshimir. iseeeee

To that person wey run me Airtime your Pocket will be flowing like Oshimir. iseeeee

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

The Home Of Quotes inc.: I just Got mine also.
But don't know who twass
Augustine Chiagozie: Amen, may blessings locate everyone who remembers us with kindness.
Linzkits: Abeg make una remember me here oo
Jovita Enwerem: May God bless them real good
Chinenye: Amen ooo,.amen,may he be blessed
Joseph The Dreamer: I say amen to the prayer, make person remember me too na
Obiageli: Abeg who dey show love I dey here oo
Peace Akpan: Amen and Amen 🤣