Post by LOPPERKEM 🥶 (@LOPPERKEM1)

Small pay, you rush post I will do give away. For money wey your mama don collect say she go save am for your Christmas cloth ?
No body mumu pass @shadyboy

Small pay, you rush post I will do give away. For money wey your mama don collect say she go save am...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

LOPPERKEM 🥶: I go still arrest am sha
Rev. Goodidea Sunday Ugochukwu: Omo, this one don expose the giveaway economy! Small money enter account, Christmas cloth don enter danger zone!
Etiko Abideen Babatunde: the money na to replace data wey I buy
Grace & Stories Studio: 😂😂 Omo, this one don expose everybody! Small money enter, giveaway announcement don follow. Christmas cloth money no be content fund abeg! 😭🤣
Odede Puluvelese Teingi: But e good to be generous naw 😂😂 make him mama give am small change o because I know say people dey wait for that giveaway 🤣🤣
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: Leave my guy alone na, let him spend from the millions he got today
There is love in sharing you know
Peace Akpan: This is funny 🤣
unit Shadrach (TST): So na my giveaway dey pain you reach this level? I used my money to reward three people, and you’re here behaving as if I collected money from you. Who forced you to participate? If the money was too small, you could have ignored the post and moved on with your life.

But dragging my mother into som...