Post by NWADIX (@EL_CLASSICO)

I say make I update unah wey never sabi the scope.
Incase you fall for this kain trap you know how to escape

I say make I update unah wey never sabi the scope. 
Incase you fall for this kain trap you know how...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Adimchimma Immaculate Nzeka: You are funny
JulietUlom: Update don cast
MAYORBLACK: U Gerrit ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Handifun comedy: Amen.๐Ÿ™†๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ™†๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ™†๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ™†๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ™†๐Ÿปโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Ndukwe Josephine Chiwendu: Una just dey learn wicked acts everyday ๐Ÿ˜น
Deborah Joshua: E get one guy wey do me this thing. He asked me how I am fine. I said fine and you?? He said he wasmt fine. I warn am o. Say him no be girl. Make he no try rubbish with me ๐Ÿ˜‚
Emmanuel Arinze Chukwuebuka: Lolz......who no know no go know ๐Ÿ˜€
MaryCynthia Nwachukwu: No be lie na true u talk
Onyiyechi Vera: E don cast ...na you cast this one oohh
Ruth Nelson: Ok