Post by Happiness Nkiru (@Model)

Good evening my lekeelekee family β™₯️😊 pls I want to ask ladies!🀣🀣

When last did you send money to your man and say "baby,use this for your haircut"

Abi them swear for una?πŸ™„πŸ˜…
Send him the money tonight and you won't d!e! Ehnnn na me talk am! Ah dey my house come beat me!πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸ˜πŸƒπŸƒπŸƒπŸƒ

Good evening my lekeelekee family β™₯️😊 pls I want to ask ladies!🀣🀣

When last did you send money t...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Joseph Eric: I can't remember when a girl send me money...
Godswill .: God bless you
Please make it πŸ”Š louder
Meg Bassey: Sending and receiving money is definitely not gender specific.
So ladies let’s brace up to the challenge, after all how much be hair cut?😁😁
Joseph The Dreamer: Tell them ooo πŸ‘
Adebukola Adenike: We listen, we don't judge...bye 😁😁
Rev. Goodidea Sunday Ugochukwu: πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚ This question don put plenty ladies for hot seat tonight! Some men go get haircut, others go get explanation! πŸ˜‚πŸƒβ€β™‚οΈ
Grace & Stories Studio: πŸ˜‚πŸ˜‚ Omo, some men go collect the haircut money and still ask you wetin you cook! Abeg, make una confirm say the love dey mutual before una send that alert ooo! πŸ€£πŸƒβ€β™€οΈ
Chidimma....: I'm here to read comments
Uncle Jay πŸ‡³πŸ‡¬: Happiness... you have made my day...
@Dorian_2 @Scholastica20
Una don hear?
NWADIX: Nor mind dem, nah to dey bill dey sabi πŸ˜πŸ˜…πŸ˜