Post by Ivy's corner (@Yvonne)
Production day,is chinchin flakes making
What is ur favourite chinchin type...
Baked or fried?
Una good evening
#Trending #Viral #LekeeLekeeFamily #LekeeLekee
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Ogochukwu: I enjoy bake chinchin
Chinenye: Massive sales,u are doing well
UKWADI APPOLONIA Ogugua: Good evening to you.
Adeyemi: Gimme all of them…
Gimme…
Gimmmeee…
Gimmmmeeeeee….
Gimme…
Gimmmeee…
Gimmmmeeeeee….
Phemia’s Diary🦋: Well done ma..I prefer baked
Fred Precious: Good evening dear
I prefer baked chin chin
I prefer baked chin chin
Uncle Jay 🇳🇬: Baked... I love this.
I dey tell very young people for my domain say make dem learn small handwork before dem go school, dem dey look me because their papa rich...
I dey tell very young people for my domain say make dem learn small handwork before dem go school, dem dey look me because their papa rich...
Nelson Thomas: That's a good one.... Keep mine ooo..
Linzkits: This girl send me location now
DivineBreakthrough: I like them baked.