Post by Fred Precious (@Deracus)

Preparing my ocha prapra for detty December🤗 I go too hot this Xmas, una go need glasses to see me well 😂😂

Preparing my ocha prapra for detty December🤗 I go too hot this Xmas, una go need glasses to see me...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Segun Happy: The dettiness of the December go hot we well🤣🤣
Mary Akinade: You go hot sotey, your skin go comot two layers. I laugh in Swahili🤣
JulietUlom: You go glow wella
Musa Mubarak 💫🇳🇬🌙: Omo you go fit give me small aboeg
Faura Creates: The person wey go try this thing don already see him spirit for junction 😩
Chi Ekpunobi: Abeg for the sake of your kidney
Augustine Chiagozie: Detty December will know no peace when you finally step out in full glory.
SUNSHINE: Chineke, mya God help us
Mbuotidem Essien: You go be like Sun 🌞.
Mimi: Roasted Plantain skin loading 😂