Post by Mbuotidem Essien (@serenesmart)

Na man wey calm down we go use lekeelekee money buy shoes for am .
make your choice hereπŸ‘‡

Na man wey calm down we go use lekeelekee money buy shoes for am .
make your choice hereπŸ‘‡

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Meg Bassey: Over to Lekeelekee men , she no include my gender.
I just dey waka pass.😁😁😁
Musa Mubarak πŸ’«πŸ‡³πŸ‡¬πŸŒ™: Ahhh this one no be shoe ooo
Na trap ooo
Onyiyechi Vera: Hmmm..see shoes
Alex akinboyo: Ok
Augustine Chiagozie: Abeg, make una no forget me when the LekeeLekee money lands.
Phemia’s DiaryπŸ¦‹: See shoes πŸ˜ƒ
Jane Okafor ⭐: You see that red one? Make them produce more, Lekeelekee men go rush am
Omoniyi Abiola: Wait first make I pick my man own πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜’
Pastor Youby: e be like say na you calm pass all of us πŸ˜› β€” please feel free to make your choice
Omotoso Taiwo Yemi: I wear Sandals not Shoes