Post by OJ | 9jaBrouhaha (@Unku_OJ)
Palmwine self, dem dey produce FAKE! ๐ญ๐
Wetin Nigerians do to offend these people like this? Even our local drink no dey safe again. ๐๐ฉ

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Plot with Tundun: Omo ๐ some people are heartless ๐ข
Godswill .: At times,I wonder how we got to this point
It's unfortunate
It's unfortunate