Post by Chi Ekpunobi (@AdaEze1)

Especially all the guys wey dey talk bad about women for Lekeelekee. ๐Ÿ˜…

Especially all the guys wey dey talk bad about women for Lekeelekee. ๐Ÿ˜…

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Mi sugar: Hahhahaha you sure say this your plan go work ๐Ÿคฃ
Odede Puluvelese Teingi: So some guys dey here way dey talk bad about women ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ this our guys dem with bad mouth ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
IBUKUN OLUWAKEMI FAGBEMI: U no mean am ooo๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
MIRRORED MIND: Arrest not oh gracious Ada...for few numbers to come we shall celebrate, keep the good work
RT. Comr. Hayatu Deen: I hope my name no dey among?
YUSUF ISSA: As if I know wetin wan happen before now.... I just dey support women in every means possible for this app since day one ๐Ÿ‘€๐Ÿ˜Š
JulietUlom: Start from Kenneth ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
PRETTY NDAANU LOT: my love go ahead I support you ๐Ÿ˜‚
Isaac divine ugochukwu: So you arrest me be that
Elias: Abi na una Dey talk bad about us ๐Ÿ˜‚