Post by JulietUlom (@nina_4899)

Make I enjoy my lekeelekee money abeg πŸ˜‹πŸ˜‹πŸ«£πŸ€¦

Make I enjoy my lekeelekee money abeg πŸ˜‹πŸ˜‹πŸ«£πŸ€¦

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Clare Baby: Congratulations, sis. I'm happy for you guys
Augustine Chiagozie: Enjoy your money in peace, you worked for it and deserve the enjoyment.
Chukwudi Onwuelingo: Ah swear πŸ˜‚
To time to waste
Adeyemi: I don warn you over and over say make you leave that thing…
Na your liver and kidney I been dey pity ohhh…
Small time now.., I’ll say .,Oya gimme small out of the money.., you go say e no deyπŸ™„πŸ™„β€¦ and I no say na lie you dey lie ohh…
Na only God fit judge the kain sister wey you beπŸ™„πŸ™„..
Mtcheww.. A...
Meg Bassey: As you dey enjoy remember to book appointment with a hepatologist and nephrologist oooo because these bottles no pure. 😁😁
Chidimma....: Enjoy your self
CSO intl: After you finish drinking no drive ooooo
Blessing Emmanuel: Hahaha 🀣🀣🀣
Mi sugar: Wow congratulations to you I hope one day I will get there
Linzkits: This one na premium highness oo