Post by JulietUlom (@nina_4899)

With make which gender fine pass 😜

With make which gender fine pass 😜

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Ibukunoladunni: It’s cringe to me sha. Seeing men with full makeup
Augustine Chiagozie: Lol πŸ˜‚
Wetin be this lol πŸ˜‚
Peace Akpan: This one is man🀣🀣
Mimi: Hidden beauties full for where men dey 😁
Victor Aniekan: LoL πŸ˜†πŸ˜†
Grace & Stories Studio: He, she is beautiful and handsome
Fred Precious: Omor this Adam too fine oo 😲
Linzkits: Na man oo
Musty De BloGGerπŸ‡³πŸ‡¬: God abeg
Bobrisky suppose come learn work oo
Victoria Avosuahi: Omo as e they hot